I just wanna make love and money Walahi suffer-suffer life is not for me See me, I come from nothing See me, I come from trenches Nothing dey my aza for 14 days
And nobody feel my pain uh-huh I will never be the same uh-huh I was a different case uh-huh When dem look my side dem dey say ah-ah Nobody pass the almighty Nobody fit follow me fight My face show, my shoe shine (my shoe shine, my shoe shine)
Hallelujah I'm getting mula Inside cooler Cooler eating suya Hallelujah Living la vida loca Owó wọlé
I been on the road all day I'm chasing mula Fire dey my mouth like Azula Turn a magic beat into suya (tune in to the king of sound and blues)
I been hot for like four years, and they wonder if I'm done yet People be like rice for my concert Welcome, welcome the new converts In a whip wey dey convert Buju say he wan race me Tell am we go do am unfailingly CKay bought a AMG So its three bad boys with V8 engines
You no go be si me You want to lose? Bet against me We flexing Uh-uh, 'til the end of me
Hallelujah I'm getting mula Inside cooler Cooler eating suya Hallelujah Living vida loca Owó wọlé